e-series get sense şarkı sözleri

Naija my Naija Oya make we gather up I've got some information coming up Briefly, before we start to turn up(Party) The truth is So far so good oh oh Na God don dey save us Cause our wrong doings just dey pile up And still we act like nothing dey pop On the media we shout black life matters But in our country we dey face similar matter Happy trigger popo(Police) Wey suppose to protect the citizens Dey shoot the innocent ones scatter Tribalism still dey pull him own wrong doings Tearing us apart, causing most of the killings Naija we're not getting younger So this foolish things gats stop How many times we go preach About the same thing Abeg we don come off age my Naija So make we reason How many times we go preach About the same thing Abeg we don come off age my Naija So choose ye these day to get sense And for you our leaders See, for election you don't need to bribe us If you do very well for your first tenure Second term, our votes go full your own box And look, we're not asking for too much We just need light, security, good road Good economy, Oh mehn ! That is not too much If you treat us well Then others will respect us And we citizens The fact is for a long time We don dey chew ignorance and silence Acting like we don't know what is happening But most times na we dey cause the Struggling and suffering we're facing No sell your right because of urgent 2k Stand for what is right No matter what the people say Nigeria wise up wise up Let us stand up stand up With unity we can overcome And rise up rise up How many times we go preach About the same thing Abeg we don come off age my Naija So make we reason How many times we go preach About the same thing Abeg we don come off age my Naija So choose ye these day to get sense How many times we go preach About the same thing Abeg we don come off age my Naija So make we reason How many times we go preach About the same thing Abeg we don come off age my Naija So choose ye these day to get sense
Sanatçı: E-series
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:59
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
E-series hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı