e6pt & laale akoka şarkı sözleri
I still dey akoka where Anita leave me
I still dey akoka ooo oh
If you see me for corner find sativa gimme
I still dey akoka ooo oh
Dear mummy
Wetin your boy don see
No be say e sure for me
Make I use one hold body
Hmm eh
Not funny
I dey sing cos the talk plenty
Some of my guys don dey pantii
Some of my guys don
But I still dey akoka where Anita leave me
I still dey akoka ooo oh
If you see me for corner find sativa gimme
I still dey akoka ooo oh
Ta ba pa de ra wa
Bi ah de pa de ra wa
Shey bi ka sha ti ni owo lowo
Shey bi ka sha ti ni owo lowo
No no
Nobody hear word
No mummy no daddy tell us
Dem no fit wake in my shoes
Dem never know oh no no no
I still dey akoka ooo oh
I still dey akoka ooo oh