ealle & echow clay faraway şarkı sözleri

Singalong What they want from me oh I no want men wea go stress my mind Make you comfort me oh I will be up for you oh Tell me what they want from me oh I no want things wea go choke my mind Make you comfort me oh I will be up for you oh I know your blessings come at no cost Even on top you add me your love Na you wea don give me wetin I want Na you wea don give me heaven on earth I know your blessings come at no cost Even on top you add me your love Na you wea don give me wetin I want Na you wea don give me wetin I want Stay far away If e no be blessings I no want am at all Stay far away I no want anything wea go kill my joy Stay far away If e no be blessings I no want am at all Stay far away I no want anything wea go kill my joy Yea yeaa What you want from me oh Na money Everything you want naim I go give I go count on you oh My only The one wey no Dey tire for me So stay faraway (yeh) And as your blessings come my way I no go ever go astray I depend on you Yahweh I see your blessings fall (oh fall) And then your mercies por (opor) As you ride with me I go ride with you Cos I know oh sure Ah ah ah Stay far away If e no be blessings I no want am at all Stay far away I no want anything wea go kill my joy Stay faraway, I no want anything wea go come kill my joy joy
Sanatçı: Ealle & Echow Clay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ealle & Echow Clay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı