ealle & echow clay hallellujah (acoustic version) şarkı sözleri

E no get wetin' dem go talk wea go make me fall wea go make me run If e no be you me I no run, Tell 'em man dem stop, make dem man comport You gimme life and your comfort join I dey your court and I no comot For my life I go live for ya I go shout I go sing say Heavenly language oh (oh oh) It's our heavenly language oh And your love dey authentic oh You will never ever leave me go (ah) You are conscious of everything I do (uw) When I fall down you no dey waste to (uw uw) Gum me for body like say na tattoo And forever my song go be for you
Sanatçı: Ealle & Echow Clay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ealle & Echow Clay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı