ealle your mind şarkı sözleri
For your mind oh
Na me wey you carry upon for your mind oh
You dey carry all my matter you dey fight oh
No be my power dey do am na your might oh
Na you wey dey fill me
All day I dey I dey feel you
Feel you inside of my heart
Feel you inside of my soul
Na you wey dey fill me
Something deep inside ina my soul
Only you fit do wetin do
You know I like that
You loving me I'm under your care
I want more give me your hand
Na your ways I won dey flex
You know I like that
You loving me I'm under your care
I want more give me your hand
Na your ways I won dey flex
For your mind oh
Na me wey you carry upon for your mind oh
You dey carry all my matter you dey fight oh
No be my power dey do am na your might oh
For your mind oh
Na me wey you carry upon for your mind oh
You dey carry all my matter you dey fight oh
No be my power dey do am na your might oh
Baba God I'm in need of you (I'm in need of you)
I cannot live without you (I cannot live without you)
Everything in this life I've accomplished
It is because you have given me success yeah
That's why you always dey for my mind
Without a doubt see I will not waste time
You showed me grace took me away from crime
Cos narrow is the way and you put in line yes you put in line
I'm under your care (Your care)
With the Lord there is no fear (No fear)
I will travel round the world so I can declare (Declare)
That you dey for my mind and won't disappear (No no no no)
I'm under your care (That is right)
With the Lord there is no fear
The world is calling me but I don't care
Because it's me that you carry for your mind ohhh
For your mind oh
Na me wey you carry upon for your mind oh
You dey carry all my matter you dey fight oh
No be my power dey do am na your might oh
For your mind oh
Na me wey you carry upon for your mind oh
You dey carry all my matter you dey fight oh
No be my power dey do am na your might oh
Honestly a like m your way
O tu I si e take care of me everyday
Thank you for the blessings I na send my way
Obu na oburo gi they for don fashi my way (They for don fashion my way oo)
Okwa I bu m n'obi ka ebu mputa uwa
You never failed me since the day m ji we puta uwa
The way you're taking care of me
Ka o so mu no n'enu uwa
Can't get enough of your love Lord I want it forever (And I want it forever)
Ma n'ututu ma n'abani
Okwa gi n'azoputa m
Ma ekwensu na agbakiliani
And you dey clean up my mess
Although na I buro my nanny
And when kamala burst okwa gi wey dey deliver me (Na you dey deliver me o)
And I like that
You're loving me I'm under your care
I want more give me o yea
Na your ways I wan dey flex