earl nasheer fyghtlion wailer şarkı sözleri

Tell me wetin person never do Body no be firewood But na God still dey run am too Many things are happening I wanna go faraway like am traveling Never come back again they be finding me Wor wor wor wor Cus if e better for you e better for me Loyalty makes a family It's what they don't teach it's all we all see Show me crayfish we no bend I go tell you person wey no get problem wor wor wor Life na turn by turn Chorus Time no dey eh eh I've been grinding all day eh eh Never come back again and again Na my music go dey rain everyday
Sanatçı: EARL NASHEER FYGHTLION
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
EARL NASHEER FYGHTLION hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı