earthbabyantidote behave şarkı sözleri

Ah aye aye for this planet Dem no dey tell somebody say make him behave As I no get money I dey hide my face coz dem no dey tell somebody say make him behave I don find work go Lagos Sapa ko mi leko Girl go dey find simpleton Shey mo Jó omo alajo See i not mean I'm just trying And e no mean me no lying E no mean me not lying Naija economy on sick bed Nobody fit to handle this Won bimida gon Won bie da oloun But you make a vow you'll always love me You whined me tell me babe Your here for the clout you ain't love me ye ye ye Sugar daddy spend your money Moët got me in mood Are you ready to groove No dulling we in here to dance by default Ah aye aye for this planet Dem no dey tell somebody say make him behave As I no get money I dey hide my face coz dem no dey tell somebody say make him behave I don find work go Lagos Sapa ko mi leko Girl go dey find simpleton Shey mo Jó omo alajo See i not mean I'm just trying And e no mean me no lying E no mean me not lying Do pass yourself You don dey do pass your self You run from Moto for here naso you go jam keke kilode Ehn when you get money dem go rate you If you get money dem go hail you Won a leni ti more o re eni ti more o re e Otakete Moje gbese Wa mi dele Oya gele Any where money dey girls go dey Anywhere money dey girls go dey Ah aye aye for this planet Dem no dey tell somebody say make him behave As I no get money I dey hide my face coz dem no dey tell somebody say make him behave I don find work go Lagos Sapa ko mi leko Girl go dey find simpleton Shey mo Jó omo alajo See i not mean I'm just trying And e no mean me no lying E no mean me not lying
Sanatçı: EarthbabyAntidote
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
EarthbabyAntidote hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı