eassy vibes sare (feat. vectunes) şarkı sözleri

I be dey think what to do Ar ma think what to say ee Ti mio mo ibi ori ma gbemi de (Cus mio mo ibi ori fe gbemi de) This journey don dey go far E con be like o ma pe gan Moje omope Ni mo se sa nile A mo ohun oju ri Kin to duro dede So brother no give me What's not for me Aye gbege gan Them go see you When you sogi If I get this raba I must to sogi oo No time to wast Eniba sha lo mowe o I must to lo ile oo Kowo dele Sing song lati ibi Titi de worri oo Mio worry oo Ti mo ti ri molly (Mo ri molly mori molly) Mo de ti Sare sare Me no fit stop mi o wale wala Just for money sare sare Mama calling me for the past ten days And she say wale wale Make I come house wale wale But for the money Mon sare sare All for the muller Sare sare oo Sare sare ee As you done this life Baba done my way Ibi ti mofe de baba bami se Ire ayo mi Baba je kin ri o yee (Baba je kin ri o) Anything you do padi mi Keep it in your mind Ile aye yii Won fe kari se Leave them with god Baba je a ri se ee (Baba je a ri se) O lord of mercy Ese wo mo da nsin 24/7 everyday just to hustle I must to make am O lord go bless me For my mama I must to buy car So brother no give me What's not for me Aye gbege gan Them go see you When you sogi If I get this raba I must to sogi oo No time to wast Eniba sha lo mowe o I must to lo ile oo Kowo dele Sing song lati ibi Titi de worri oo Mio worry oo Ti mo ti ri molly (Mo ri molly mori molly) Mo de ti Sare sare Me no fit stop mi o wale wala Just for money sare sare Mama calling me for the past ten days And she say wale wale Make I come house wale wale But for the money Mon sare sare All for the muller Sare sare o Sare sare e Money on my mind Ni o je kin sunle Steady on my grind Hustle monday to sunday Ma lo ma fi lokulo lo mi Mr man no dey whine me Steady on pa Money I dey find mi o jarun pa EMI na ni lati zero paa Now making bili Everyday with gang O sha mo
Sanatçı: Eassy Vibes
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eassy Vibes hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı