easyyflow one day şarkı sözleri

Oh no no no no They say don't stop Easyyflow I won't stop Till I get to the top One day le ma mo Ah owo mi ma po Ah One day ni ma soro gbogbo oun ti mo mo That day I dey do not disturb Cause I no want the noise No want all their noise I no wan hear Wetin them talk Destiny helpers where them dey ? Ah e ma lo delay Make them bring the kind money wey go fit make me craze Na money dey ginger me E dey trigger me I just want make more money to make me happy The joy that I'm having When I see them stacking Easy flowing currency dollar pounds Sterling I Dey wait I Dey wait Ginger me Ginger me I dey maya oloun trigger me Reason to fi da mi My calling Let's have it Make my lifestyle no counter it Ahh Easy flow is for a reason Ah Ma je koju timi In the dry or rainy season Kawon angeli duro timi Ah shower me your blessings Kemi sha ma rerin Ani shebi iwo lo lemi So therefore say koni remi Na money dey ginger me E dey trigger me I just want make more money to make me happy The joy that I'm having When I see them stacking Easy flowing currency dollar pounds Sterling I Dey wait I Dey wait Ginger me Ginger me I dey maya oloun trigger me Reason to fi da mi My calling Let's have it Make my lifestyle no counter it Ahh Easy flow is for a reason Ah Ma je koju timi In the dry or rainy season Kawon angeli duro timi Ah shower me your blessings Kemi sha ma rerin Ani shebi iwo lo lemi So therefore say koni remi
Sanatçı: Easyyflow
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Easyyflow hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı