eazi dann international lady şarkı sözleri

International lady ooh Shey you know you carry something International sisi ooh I want to give you special loving yeh Eh International lady ooh Shey you know you carry something Yeh eh International sisi ooh You know say you deserve loving yeh Eh Say me i no be that kind person wey go play you like ronaldo So if i call make you connect Make you no go cause trouble Girl you mesmerize me You dey satisfy me E be only you wey dey life Girl you satisfy me You dey mesmerize me E be only you wey dey joy Girl i have been trying to get enough Of you I dont know what to do And if i do you wrong i swear to you Is not my fault at all Say me i no be that kind person wey go play you like ronaldo So if i call make you connect Make you no go cause trouble Say me i no be that kind person wey go play you like ronaldo So if i call make you connect Make you no go cause trouble International lady ooh Shey you know you carry something International sisi ooh I want to give you special loving yeh Eh International lady ooh Shey you know you carry something Yeh eh International sisi ooh You know say you deserve lovin yeh Eh Other girls dem wan try you But aint nobody can hinder you You give me love you no bother me oh Nah only you wey dey ginger me Omo forget Out of the girls you are the best See they want to contest But if they do you go be first oh Anytime you can call on oh Call on me call on me I dey Omo make you call on me oh Call on me call on me I dey I say make you call on me oh Call on me oh call on me I dey Omo make you call on me oh Call on me call on me I dey International lady ooh Shey you know you carry something International sisi ooh I wan to give you special loving yeh eh International lady ooh Shey you know you carry something Yeh eh International sisi ooh You know say you deserve loving yeh Eh Say me i no be that kind person wey go play you like ronaldo So if i call make you connect Make you no go cause trouble Say me i no be that kind person wey go play you like ronaldo So if i call make you connect Make you no go cause trouble
Sanatçı: Eazi Dann
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:59
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eazi Dann hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı