Eazy Boi

Blessings (feat. Billirano & Little Zino)

eazy boi blessings (feat. billirano & little zino) şarkı sözleri

Never try forget brother don't you worry seh Been through a lot of stress and i keep on doing my best Anybody fit f*ck up E fit be me or nah you You dey beef me and i hear sey nah true No issue no issues Oluwa se miracle Them say no be grace tete bamise uhh ahhh Baba jo ma gbagbe mi Sebi iwo lo laye mi Baba bless me Many Blessings tonight Many Candles to Light For our Glory To Shine Baba bless me Many Blessings tonight Many Candles to Light For our Glory To Shine Sho mo way o Eni mowe ma lo mo way o Eni mo lole salaye o Orin mi gbe won trabaye ooo Sho mo way o Eni mowe ma lo mo way o Eni mo lole salaye o Orin mi gbe won trabaye ooo Uhh ahhhh ahhh Some still dey beef us They no want make we reach top No matter what make them leave us I get jesus Why they no want make we pull up If you no get money you no fit get crush So many jam wey we drop Nobody dey to support We still dey push You know sey man no be God I know sey man no be God I no fit fall from the top Baba bless me Many Blessings tonight Many Candles to Light For our Glory To Shine Baba bless me Many Blessings tonight Many Candles to Light For our Glory To Shine Sho mo way o Eni mowe ma lo mo way o Eni mo lole salaye o Orin mi gbe won trabaye ooo Sho mo way o Eni mowe ma lo mo way o Eni mo lole salaye o Orin mi gbe won trabaye ooo I Get Alpha And Omega I No Fit To Suffer Cuz Oluwa Gbo Adura Kuro n be ABAMIRAPPER
Sanatçı: Eazy Boi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eazy Boi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı