eazykayy ayanfe şarkı sözleri
Oya wait, Wait Wait
Dem no fit love you like i do
I don craze, Craze Craze aah
Girl i just wanna love you, love you
love you
I no match banana but i fall for you
Iyawo mi I'm all for you
Wetin i dey feel for my body girl it's true
I'll come through
For you
Okay you thief my heart like Ole
You go be my
Ayanfe Ayanfe mi
Ayanfe Ayanfe mi
Okay you thief my heart like Ole
You gats be my
Ayanfe Ayanfe mi
Ayanfe Ayanfe mi
Me and you to match
Fish to catch
Everything too large
And that's how i like it
I no fit to carry last
Gimme the keys to your heart
Promise i'll play my part
Swear you Gon like it
I no match banana but i fall for you
Iyawo mi I'm all for you
Wetin i dey feel for my body girl it's true
I'll come through, for you
Okay you thief my heart like Ole
You go be my
Ayanfe Ayanfe mi
Ayanfe Ayanfe mi
Okay you thief my heart like Ole
You gats be my
Ayanfe Ayanfe mi
Ayanfe Ayanfe mi
Okay you thief my heart like Ole
You gats be my
Ayanfe Ayanfe mi
Ayanfe Ayanfe mi
Okay you thief my heart like Ole
You gats be my
Ayanfe Ayanfe mi
Ayanfe Ayanfe mi