eazyking girl (feat. carinoouthere) şarkı sözleri
Fa mi mora baby if you love me
No go Dey doll me
I get many other shodi
Fa mi mora baby if you love me
No go Dey doll me
I get many other shodi
I get a girl
Wey Dey live for here
Omg I fear
All this girls dem bad
I get a girl
Wey Dey live for here
Omg I fear
All this girls dem bad
Ah
Talo gbemo wa talo gbemo lo
She tryna grind me talo gbe omo olo
I'm speaking chinese chaloformolo
Dem no fit catch me make dem come along
(make dem come along)
Back to the game unboreded
She tell me carino you're covered
Gbemi de be,gbemi ko ja
Fimino mane and salah
No form,no acting no drama
Te ba damu mi ma para
Stay up,no shake,ko gara
Try my lyrics,with gala
She wan bend wan go on turner
Who is next in the list omotola
Go low baby go german
Ma pa mi gal ko ro ra
Call my lord e go answer
Baby wanna cost Casablanca
Do my thing biti Tasha
Roll that ass make you ride am
Go fast
Body like sosa
Put it on gbosa
Call me Mofasa
I get many girls wey go match am
Hookup girl make you touch am
Do anything make you conquer
Who compare no go touch ground
Oropöpö is plenty
Maybe I should cruise in my Bentley
E bá mi pè buju bnxn
No go Dey för we know person
If you do gidigba you go gè si
Ah
Yee Yee Yee
Why Dey wan follow me race
Yee Yee Yee
To ba lör kôn oya gbes

