Eazyloaded

Go Astray (feat. Jhay banks & Eazy Jaylord)

eazyloaded go astray (feat. jhay banks & eazy jaylord) şarkı sözleri

Hello Any update koya pemi o Story story koma kanmi o Aya lati maja oma pemi o Everyday me dey pray to the Jah Jah No pressure I dey light up my ganja Proving myself I no like palava Them they chop me like suya ****Hook**** Ehh Go Astray buh mo ma ngbadura Na money dey burst mah medulla Jinja make i call on my dealer Omoh I don go Astray buh mo ma ngbadura Na money dey burst mah medulla Jinja me make i call on my dealer ***Chorus**** Alaye o don't make me salaye Trabaye o gbemi gbemi trabaye Sanmori o no dey tell me o mo yanri My padi o wire aza my my padi Alaye oooo aaahhh ahhhh aaaaaaahhh aaahhh aaahhh aaahhh aaahhh ahhhhhh Sanmori o aaahhh ahhhh aaaaaaahhh aaahhh aaahhh aaahhh aaahhh ahhhhhh Verse 2 Omologo kini parow If you get update koya pemi o Chasing the hustle for mah mummy o I dey push am with nobody For the street no padi No duling E no funny no call me Only money matter I wanna hear Them they gbomi gan for bodija Even mah babe gan na gold digger Awa nje gbo gan omo no wristler Base on believe vibe we go make am Kilomi kilomi kilometer Why you japa cinorita Enemies wanna run in my miter I dey chasing mah paper *****Chorus***** Alaye o don't make me salaye (don't make me salaye ee) Trabaye o gbemi gbemi trabaye (raba raba) Sanmori o no dey tell me o mo yanri My padi o wire aza my padi Alaye oooo aaahhh ahhhh aaaaaaahhh aaahhh aaahhh aaahhh aaahhh ahhhhhh Sanmori o aaahhh ahhhh aaaaaaahhh aaahhh aaahhh aaahhh aaahhh ahhhhhh *****Hook****** Ehh Go Astray buh mo ma ngbadura Na money dey burst mah medulla Jinja make i call on my dealer (call on my dealer call on my dealer) Omoh I don go Astray buh mo ma ngbadura Na money dey burst mah medulla Jinja me make i call on my dealer *****Outro***** Oma nduN Aaaahhhhh They call me Jhay Banks o Easy Jaylord o Uuuuuuummmm uuuuuummmmm
Sanatçı: Eazyloaded
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eazyloaded hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı