ebèn cash bad girl (feat. geeair) şarkı sözleri

For get her, in this life persi wey you want surprise fit shock you, open your eyes Every night we party, me and my guys Call your friends to get with my friends Them fit remove their panties, na y3 party Her mama know fit watch her breast My pocket full of bricks, nobdy say lucky I guess, I'm blessed, bend down for me I wanna take some pictures, I can predict your future Ayy She no fit sabi cook But she dey do hook up Always she dey for sex Ego soon go over you Comt for there Olosho (Olosho) Corner corner baby All them boys don enter oh Nah bad girl she be You be shashi Ashawo ash (Olosho Olosho Olosho) (Olosho Olosho Olosho) You be shashi Ashawo ash (Olosho Olosho Olosho) Eeh I' got a third eye you, I listen to my instincts My instincts, dey make me, dey see things, feel things Most of the time, the feelings nah real things Met her on the street E come be like she, she wan dey colonize me If she dey around, I satisfy her body Always the next outing on her list I know fi focus I had to dish Nah bad girl she be What else to say why should i ever trust you again ain't play no games She know fit sabi cook But she dey do hook up Always she dey for sex Ego soon go over you Comt for there Olosho Corner corner baby All dem boys don enter Nah bad girl she be Nah bad girl she be What else to say Nah bad girl she be
Sanatçı: Ebèn Cash
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ebèn Cash hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı