ebere waka şarkı sözleri

It's Ebere Ahhh Parapapapa Oh naa Oh nana ye Monday Monday You're telling me that you are busy with work eh work eh Tuesday Tuesday You're telling me say Nkechi's just a friend eh Wednesday Thursday Thursday Na new story eh ry eh Different faces faces Oh na Friday Saturday Sunday you dey bone me Which level we dey oga Wetin we dey run eh tell me now If you no do again waka If I no dey do you waka Make you no dey show waka Cos I no go find you waka Waka waka ah waka If I no dey do you waka Make you no dey show waka Cos I no go find you waka Never ever ah waka If you no go loyal waka No be by force to be two wo wo wo wo waka Don't you ever hold me down waka Hold me down waka ah We don't talk I gave you my love You said you'll be my all But now you just dey para para Mara mara Everyday day and night and we be arguing and fighting never tire tire It never ends no Hey Everyday na matter The other day na Amaka I no go die for your matter Make I rest now If you no do again waka If I no dey do you waka Make you no dey show waka Because I no go find you waka Waka waka ah waka If you no go loyal waka No be by force to be two wo wo wo wo waka Don't you ever hold me down waka Hold me down waka ah, waka Oh baby waka Tell me why you do me so do me so I cannot take it anymore Never ever ah ah ah Oh na na na ah Oh yeah
Sanatçı: Ebere
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ebere hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı