ebg records godzilla (feat. iubk) şarkı sözleri

I nor dey hear word I nor dey hear word I get coconut head Uhwo woh woh Eh ye ye ye Tinyonyon chameleon Omo nobody wan dey show support oh Omo my head strong pass coconut oh Nobody when I dey soak garri oh no I even miss am with my groundnut oh So many friends when dey call you blood oh Dem nor go open when you dey doormat oh My mama say she nor wan lose her son oh So I dey hustle make I make her proud oh If dem wan go make dem go I be only one man squad oh Where I came from nah ghetto They don't really care about you Me I gat so many spots Only Jah nia be my healer Me I wan smoke Only God nia know wetin me I dey face oh Me I be Godzilla zilla zilla As e be I nor too normal, normal, normal Anybody wey go put hand for my matter He go collect for he inner inner inner Me I be Godzilla Zilla Zilla As e be I nor too normal, normal, normal Anybody wey go put hand for my matter E go collect for he inner ya Omo nobody wan dey show support oh Omo my head strong pass coconut oh Nobody when I dey soak garri oh no I even miss am with my groundnut oh So many friends when dey call you blood oh Dem nor go open when you dey doormat oh My mama say she nor wan lose her son oh So I dey hustle make I make her proud oh Buy her motor oh oh oh Give her better life ya ya Make she form oh oh oh oh She don too cry ya ya Buy her motor oh oh oh Give her better life ya ya Make she form oh oh oh oh She don too cry ya ya Eh eh eh Tinyonyon chameleon Uhwo woh woh Tinyonyon chameleon
Sanatçı: EBG Records
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
EBG Records hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı