EBG Records

Sweet Love (feat. IUBK & Mega De Top Monster)

ebg records sweet love (feat. iubk & mega de top monster) şarkı sözleri

Say come I'm feeling shy Say come Come Come Come Come It's come Come Come Witch Witch Witch Witch You dey high me You dey high me Oh my God I swear You dey high me You dey high me You dey high me Oh my God I swear You dey high me Your love dey sweet pass chocolate Anytime I see you I dey suffocate Oh my God they can't relate That your smile when dey drive me insane Me I want make we joro one another Me I want make you ride on my daga Me I want make we joro one another Yeyeye come to ya dada Me I want make we joro one another Me I want make you ride on my daga Me I want make we joro one another Yeyeye baby come to ya dada Oh oh oh oh Uwoh uwoh ah ah ah Tinyonyon Answer yo Baby I dey call you Make u answer yo Make I nor go do you apalata oh oh Baby I don't care if I dey mental No no no Me I dey beggi for love love Me I dey knocki on your door door I don't care lo What people say about this kind of love I don't care We go dey low You go born me pikin Make go take over IUBK Many come oh But dem chop all mah money And used me as if I'm a toy oh Me don fall in love Me don fall in love Me don fall in love Uwoh uwoh ah ah ah Me don fall in love Me don fall in love Me don fall in love Uwoh uwoh ah ah ah Me don fall in love Me don fall in love Me don fall in love Uwoh uwoh ah ah ah Me don fall in love Me don fall in love Me don fall in love Um um Girlie you wan killi me oh Call the ambulance oh Make Dem Carry me go Go check oh mah temperature Girlie you wan killi me yo Call the ambulance yo Mak Dem Carry me go Go check oh mah temperature Yo yo yo yo Uwoh uwoh ah ah ah Tinyonyon
Sanatçı: EBG Records
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
EBG Records hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı