EBG Records

Yellow Sisi (feat. IUBK, Cheezy Chi & Ziino Silas)

ebg records yellow sisi (feat. iubk, cheezy chi & ziino silas) şarkı sözleri

See I never come Dem wan finish me See my life sweet Like kilishi I never come Dem wan finish me uh See my life sweet Like kilishi uh I never come Dem wan finish me See my life sweet Like kilishi I never come Dem wan finish me uh See my life sweet Like kilishi uh Yellow sisi oh oh oh Wetin you want I go give am to you Oh oh oh My baby my baby Na you oh oh oh Everything you want Na all for you oh oh oh Baby your love sweet like potatoes You dey burst my brain oh Iya iya yo yo yo You can call me tinyonyon I swear there is no one like you You can always count on me oh Oh ko ko ko ko be oh ko Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya Asapete you don make me go mental You don make me cut mah whole dada I'm on my knees you fit be mah lover? I swear to God I go knack you better Oya girlie give me chance oh Me I know say you like mah swag Oh simasasero oh I wan be your hero Hmm hmm Oya girlie give me chance oh Me I know say you like mah swag Oh simasasero oh I wan be your hero Hmm hmm She drives me crazy Without no licence And this your love Give me common sense Na where I dey I dey find my bae This holiday we go find the Kirikorkorkorkor Kirikorkorkorkor Manor korkorkorkor Manor korkorkorkor eh Sexy mah Rihanna We go fall in love Till the sun go down oh See we go fall in love Till the sun go down oh Yellow sisi oh oh oh Wetin you want I go give am to you Oh oh oh My baby my baby Na you oh oh oh Everything you want Na all for you oh oh oh Baby your love sweet like potatoes You dey burst my brain oh Iya iya yo yo yo You can call me tinyonyon I swear there is no one like you You can always count on me oh Oh ko ko ko ko be oh ko Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya iya yo yo yo Iya
Sanatçı: EBG Records
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
EBG Records hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı