ebi baby şarkı sözleri

Why you hovering around that babe Say na all these things wey dey make me crase Boy I no understand wetin you do Talk the gospel truth shey you like her too You been dey cap over here You know I know For the money you go over there You know I know You dey turn to something else baby Now you dey flex over there with another girl Shey you forget me say you know need me again Shey you forget me say you know need me again Baby you know Gave you everything that I had to give Now you looking round for the other babe Making it harder for me to believe why you left Sacrificed my dreams but you never stayed I could have done with the lies anyway Let my guard down Now you preying over there babe You know that I'll be over here Shey you know na me dey fight for you Now you see me crying Tell me baby you lied please You dey say you love me But u don't love me Capping all the time while I cry and Pray for you baby Gave all you want but you left me in pieces But your ungrateful I don't need that kind Of guy in my life no more You know you know What have you done for me You know you know What have you done for me
Sanatçı: EBI
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
EBI hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı