ebii inshallah şarkı sözleri

Abeg Life can be funny sometimes menh and people can be funny too I swear Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Never to reason them at all men lost boy when don lost joy If I Dey look watin guy men dey talk for back Take dey react By now I for don stop to rap Na you no get but na you wan give me advice If you no get money reach me find somewhere cack Gone are the days when guy men no dey see food chop I Dey uk with my guy na sea food I chop With some mad ass steak when them dey throw salt put This genvency go go well with my Gucci boot I no fit lie my brother everything don change Me and my guys now dey see millions as change Dame watin make u feel say your ex change No be number she know watin we too exchange Una money na picture area never know As I no follow do fake life them say I no blow But how rain wan take fall when ground no go know The matter don pass talent na steady promo Publishing money dey come I burst everywhere Una secret safe with me e no go pass two ears Budapest state of mind like am hungry Cool down first the wine na from Hungary Torley Green green money is calling No dulling man no stalling Green green money is calling No dulling man no stalling Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah
Sanatçı: EBII
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:15
Toplam: 2 kayıtlı şarkı sözü
EBII hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı