ebijo yellow şarkı sözleri

No one badder than Oh my God o Oh my God o Hmmmmm The love you give me girl e too much When you smile at me girl I dey blush You are on point o You shook me like a pin o Nothing I no fit do for you baby I swear na real o Girl your my medicine when I sick you my dose I no go do anything wey go make you go Your meant for me o My fantasy o My fine wine My fine wine Na you go be my bride o Abeg no thief my heart o No thief my heart and run away Abeg no break my heart o No break my heart and run away Your meant for me o My fantasy o My fine wine My fine wine Na you go be my wife o Ye oh oh Hey girl are you going my way I bless God say you come my way She wear yellow She wear yellow She wear yellow ye She wear yellow ye Hey girl are you going my way I bless God say you come my way yeah She wear yellow She wear yellow She wear yellow Na she wear yellow ye The love you give me girl e too much When you smile at me girl I dey blush You're on point o You shook me like a pin o Nothing I no fit do for you bebe I swear na real o swear na real o I will do anything for your love Baby girl I will do anything for your love I will buy you designer ye ye ye ye oh For your love I will do anything For your love For your love
Sanatçı: Ebijo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:23
Toplam: 1 kayıtlı şarkı sözü
Ebijo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı