E.B.M şarkı sözleri

Ouuu ouu ouu ouu Called you on the phone last Buh you ain't picking up my chargie Baby you know thats not right Me I don dey lose my senses Shawty you know you're the one Yh nobody you only you E be you Baby no dey do me wrong oóo My baby tell me say She don tire Tire fii me love n care Me I don dey lose my sense Shawty me no like stress Me I just dey do my best ooo And I tell her Me I fit to beat my chest Me I no dey kiss and tell For you I loose gaurd my friends Be like I don lose my sense oooo Baby no dey gimme mixed signals Low key you dey pressure me For you I don leave this Big yansh Omo you dey injure me Fashi all the fine fine ladies As you see them dem be empty vessels I no fit come dey stress my mussle Buh for you I fit to solve this puzzle She don tire Tire fii me love n care Me I don dey lose my sense Shawty me no like stress Me I just dey do my best And I tell her Me I fit to beat my chest Me I no dey kiss and tell For you I loosegaurd my friends Be like I don lose my sense oooo Ain't nobody badder than My good my baby good my baby harder than Than strongest surface of the earth yh she carry back Carry backa wey dey make a man dey cool down Omo she getti mind Getti mind to break my heart few days to valentine She tell me this she tell me that say make I carry on Like the songs of wizzy machala I carry on Omo she don finish She tell me make I go say she don finish I easily let am go cause she see finish Pharaoh let my pple go she don turn egypt Omo she turn egypt Shawty no Dey gimme mixed signals For you i fit to leave this big nyash You be my weed I fit to be your reasler

Sanatçının Fotoğrafı

Sanatçı Görseli Yok