ebo kobina tear rubber şarkı sözleri
Aaah
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye yee
Yeeey ye
Ye yeee ye yeee ye
Yeeyeeee ye ye ye yee
Why you dey bee so
W'ahuof3 ti d3 paradeso
Ma padi to hell with the lay low
I no want end up for the friend zone
You dey wreck my mind with your drip and steeze
Dema eye red, wobehia visine
Make dem come watch adey bend one knee
Ebi small time you go turn wyfee
Hw3
All these other guys dem dey lie to you
Make you no mind them
Make you no mind them
Make you no mind them
Only me wey my love be true
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber
Aati see, your love catch me like police
Focus on on me
Take give nobody but me
Take give nobody but me
More guys be coming to you
They got you confused
Baby they want do the do
Naso medo no dze genuine
All these other guys dem dey lie to you
Make you no mind them
Make you no mind them
Make you no mind them
Only me wey my love be true
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber
See when you do it
Nobody do it like that
You be the best by far
Mewu na mesan baa
Mesi s3 mewu na mesan baa mep3 owuaa
Owo dze straight from above
But she dont believe it
Only if you knew how
You dey catch my eye
All these other guys dem dey lie to you
Make you no mind them
Make you no mind them
Make you no mind them
Only me wey my love be true
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber
Ebi tear rubber

