ebolion, yk sleek and burga ct more ways şarkı sözleri

Wuga Burga hmm hmm hmm I'm back on my ways Doing things wey go pay As I dey run my race I dey face my lane See nobody really dey Toba looseguide, your mind e go dey For the hood wey I dey see Dem want make I shame But me I no shake Na the money I dey chase If you too nice Dem go use you Dem go abuse you Dem go later dump you Why you always tryna control me shey eyin le be me abi eyin le n San owo school mi Nigga don't be stupid I'm a freedom fighter una no fit cage me Know this and know peace When I no get shishi nobody I see Give me my Respect I think you know this Nobody be boss we all be OG's If you really be street you go recognize me Say for the street I no be novice So many things that I see Wey mouth no fit talk I gats keep low key So many people do anyhow Many many people do anyhow People change color like tie and dye All those things dey make me wonder All those things dey make me wonder All those things dey make me wonder So many people do anyhow Many many people do anyhow People change color like tie and dye All those things dey make me wonder I'm back on my ways Doing things wey go pay As I dey run my race I dey face my lane I'm back on my ways Doing things wey go pay As I dey run my race I dey face my lane It is ikale Dey your lane, make I dey my lane Face ur way, make I face my way Dat ur way no fit be my way This way, that way, any way na way Orilomo fun anybody So ori lemo fun anybody Malo mafo fun anybody Made loje, kanlo fi eh lo ko body (jabo) Sometimes I dey wonder how Why men snitch men Men beef men Men fall men Men sly men Why men kill men I don't know ota por ju fans lo but Grow through,what you go through Tonba tan eh, Omo iyami jhur, mabawon tan candle BOB, Kala, Gbeju, Omo oromi jo mabawon lo kanju I'm back on my ways doing things wey go pay as I dey run my race I dey face my lane doing things wey go pay I dey face my lane
Sanatçı: EboLion, YK Sleek and Burga CT
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
EboLion, YK Sleek and Burga CT hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı