eboss badman (feat. blj) şarkı sözleri
Me I be a Superman Fly like a Batman
Shey I badman Like I be Runtown
When I pull up in my Benz pull up in my
Beamer All the girls them are looking
Say I too fresh say I too clean
Me I no be Pikin Me I no dey check time
When I Dey grind I no understand
Why dem wan come dey bring me down
Say my eyes don dirty I no send anybody
I live my life I no stress I fece my fears I no fear
They want to try they no near Even with the Umbrella Omo the rain self e Still touch me But I no send Na money I dey Fine
Me I be a super man Now I be a super man
Say I be bad man Say Na me Dey run runtown
Ooh ooh
Sometimes I no understand Why them want Bring me down Forever I will be topping up
Some of them wanna see me fall
You know say e no go fit work ooh ooh
Shawty say she want come my place
She say the matter done Dey make her Feel Insane Because of say I done Dey craze for her Waist Ooh ooh Baby make we solve am solve Am Anyhow you want we go solve am
Anyhow you carry the matter we go solve am
Bad vibe away from me and you should depart From me I close my two eyes From my Enemies
I no Wan see
Me I be a Superman Fly like a Batman
Shey I badman Like I be Runtown
When I pull up in my Benz pull up in my
Beamer All the girls them are looking
Say I too fresh say I too clean
Sometimes I no understand
Why them want bring me down
Forever I will be topping up
Some of them wanna see me fall
You know say e no go fit work
E no go fit work ooh you no go see me ooh
Cause I Dey with my kpoli ooh

