ebukka jehovah anthem şarkı sözleri

JEHOVAH ANTHEM INTRO; JEHOVAH is on my case Eh no go comot my case Na why I Dey shout Halle Shout hallelujah, my own don Dey 1ST VERSE; Them go mad, them go craze Them go bombolo cigar Them go finish, them go peme I’m a God in human form My grace na follow come I start I finish am I’m not your follow cultist You get permission to fashion your weapon Shoot me catapult but I’m on a mission Decision, Momonipe monushibu (I cannot fall) Money go Dey Food go Dey Light go Dey Hope go Dey Eh go Dey okay, Omor eh go Dey alright CHORUS; Jehovah is on my case Eh no go comot my case Na why I Dey shout halle Group; Shout hallelujah my own don Dey 2ND VERSE; It is time already I’m a king already If eh no sweet you Then go and fight karate Bad energy go far away Go far don’t come again Ebelebem wah Jeho dey prosper me Kilode for the people wey Dey envy me You turn to point and kill Jeho go fight for me All the boys them be elevating Come be like say I’ll be playing They be shutting down Dubai to Mumbai See my guy no be lie HolyGhost come my side I no understand the way the story sound Make sapa disembark Make the glory loud If I caprisone make all the money lap Shey you know my matter Biko no fall my hands CHORUS; Jehovah is on my case Eh no go comot my case Na why I Dey shout halle Group; Shout hallelujah my own don Dey Jehovah (chant)
Sanatçı: Ebukka
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ebukka hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı