ebukka ogbanje şarkı sözleri

I want you to love Another somebody Wey go replace me My momsy no gree This is my story (my story) Her name na Amina Amina talker A lazy girl but if she ride you sha It’s till thy kingdom come I just dey calculate Just dey strategize How to relate oh With my Amina Amina do something Send your aza make I punch something for you Spend my last card all on you Amina keep whining Don’t break it I love the way you move Don’t stop it If other boys dem try to touch your thing I go carry Caio for there matter Omoge whine my moro Make my eye come dey roll Forget all my sorrows Amina change your style to another style Is that a doggy style Amina you be Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Na why I Dey cast and bind (ogbanje) My baby one in town (ogbanje) Your body fine mad (ogbanje) Jay Khiss pass me the loud Girl I just want make we kpe kpe Dį kpe lē dį kpe kpe Inside of your bedroom Oya ask queen mother Me I no Dey bother Wether you be obanje I go still enter With holy water from capo dë bishop Me I be cultist but I don repent o Bakasi causing domino effect oh You Dey control my destiny You Dey control my melody Anytime I think I Dey think of you Comot eh for view Amina you be be Omalicha Obanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Amina you be Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje I Dey cast I Dey bind Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje You’ve been all over my mind Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje Comot from my view Omalicha ogbanje Omalicha ogbanje I want you to love Another somebody Wey go replace me My momsy no gree This is my story (my story) Baby I want you to love…
Sanatçı: Ebukka
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ebukka hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı