ebuskiy jackson wetin i do şarkı sözleri

Is a mixing sky Uuuuh This is an emergency Oh eyeeeh eh eh Ehee eeh we Na wetin i do wey make you love me Girl I no no know ooo Oohu Na wetin i do wey make you love me Girl I no no know Ewe wey wey wey wo wo woo Na wetin i do wey make you want me Girl I wanna know heyi Girl I wanna know eye Na wetin i do wey make you want me Girl I wanna know Girl wanna know oh All the girl say that want me heyi And you tell me say you love me heyi See all this girls just dey feel me heyi So baby make you no dey whine me yeah All the girl say that want me heyi And you tell me say you love me heyi See all this girls just dey feel me heyi So baby make you no dey whine me yeah Me I know they mind Me I realize say me I dey in love with you Give me attention no the play me because me I dey fall for you Cuz dey way you whine it e dey burst my brainy e dey make my head dey go crazy eeh I wanna know i I wanna know the reason why you love me love me Nwanyi Oma asampoto Eyeah eh eh Na wetin i do wey make you love me Girl I no no know ooo Oohu Na wetin i do wey make you love me Girl I no no know Girl I no no know Ewe wey wey wey wo wo woo Na wetin i do wey make you want me Girl I wanna know heyi E yeah Na wetin i do wey make you want me Girl I wanna know Girl wanna know heeyi All the girl say that want me heyi And you tell me say you love me heyi See all this girls just dey feel me heyi So baby make you no dey whine me nah All the girl say that want me heyi And you tell me say you love me heyi See all this girls just dey feel me heyi So baby make you no dey whine me yeah I have been waiting and drinking oh my girl you better come back You dey make me You dey make me You dey make my head dey blow You dey make ma You dey make ma You dey make ma brain turn over over Hey I have been thinking why you I have been wondering why you I have been thinking why you Baby girl tell me how you feel Owu wo wo I have been thinking why you I have been thinking yeah yeah I have been thinking why you Baby girl tell me how you feel owu wo wo Na wetin i do wey make you love me Girl I no no know ooo Oohu Na wetin i do wey make you love me Girl na wetin i do Girl I no no know Girl na wetin i do ey Na wetin i do Ewe wey wey wey wo wo woo Na wetin i do wey make you want me Girl I wanna know heyi Girl I wanna know eye Girl I wanna know Girl I wanna know Na wetin i do wey make you want me Girl I wanna know Girl wanna know oh All the girl say that want me heyi And you tell me say you love me heyi See all this girls just dey feel me heyi So baby make you no dey whine me yeah All the girl say that want me heyi And you tell me say you love me heyi See all this girls just dey feel me heyi So baby make you no dey whine me yeah Heyi Heyi Heyi Heyi Heyi Heyi Heyi
Sanatçı: Ebuskiy Jackson
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ebuskiy Jackson hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı