ebuye-briggs angala praise şarkı sözleri

Luke 19:40, Jesus replied, 'if they keep quiet, the stones will cry out, listen Angala, dem self, dem go give baba praise If you no wanna reason God Sangolo, dem self, Dem go wake up and give hailing to most high Jesus Christ Isem, dem self, dem go give father praise I say if you no wanna dance God Ogolo, dem self Dem go wake up and praise creation creator From the birds wey dey fly, color splash for sky To the fish wey dey swim, in thy deep blue nigh All of dem dey praise in their own special ways hailing baba God! (Ahn, Ahn, Ahn) Reptiles dey crawl, without any flaw Seafood dey dance, in your law Stones no fit shout, but dem firm about Your strength and might If man no praise, stones will praise God If i no praise, stones will cry out ye! Stones will praise God ye Jesus Christ greatest Ozukpatakpa gbasa! Na only man dey stray, only man dey play Every knee shall bow, every tongue go say Na baba God na God oh! Ozukpatakpa gbasa! Whether na wizard, whether na saint Dem dey play their role, dem no dey fail their role Natural mystic flowing in the air ye, ye, ye, ye Holy ghost, Ngi ye! Holy spirit, Jesus Christ This is evangelist EBUYE Briggs You say! Lama Sabachthani! Jesus Christ the greatest I bow before your magnificent presence
Sanatçı: EBUYE-Briggs
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
EBUYE-Briggs hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı