ebèn cash bad girl (feat. geeair) şarkı sözleri
For get her, in this life persi wey you want surprise fit shock you, open your eyes
Every night we party, me and my guys
Call your friends to get with my friends
Them fit remove their panties, na y3 party
Her mama know fit watch her breast
My pocket full of bricks, nobdy say lucky
I guess, I'm blessed, bend down for me
I wanna take some pictures, I can predict your future Ayy
She no fit sabi cook
But she dey do hook up
Always she dey for sex
Ego soon go over you
Comt for there Olosho (Olosho)
Corner corner baby
All them boys don enter oh
Nah bad girl she be
You be shashi Ashawo ash
(Olosho Olosho Olosho)
(Olosho Olosho Olosho)
You be shashi Ashawo ash
(Olosho Olosho Olosho)
Eeh
I' got a third eye you, I listen to my instincts
My instincts, dey make me, dey see things, feel things
Most of the time, the feelings nah real things
Met her on the street
E come be like she, she wan dey colonize me
If she dey around, I satisfy her body
Always the next outing on her list
I know fi focus I had to dish
Nah bad girl she be
What else to say
why should i ever trust you again ain't play no games
She know fit sabi cook
But she dey do hook up
Always she dey for sex
Ego soon go over you
Comt for there Olosho
Corner corner baby
All dem boys don enter
Nah bad girl she be
Nah bad girl she be
What else to say
Nah bad girl she be