echo god did şarkı sözleri

Ec Ho ye yeh eyi Carry wound for eyes Carry wound for eyes Carry wound for eyes cus I came here to preach Even grown men cry When them fighting to breath Brother pick your side God did or you did Me I know I tried Why them try steal my peace New music and grind When I can't seem to sleep Fire in the grass As I light up my sticks Burning trees and ash Drag and release See am busy on beatz And it's too much of steeze When am down on my knees Dem won try wake the king See am down on my knees Am not quick to release Yeah am down on my knees Ama lyrical king Oh am Down on my knees See am down on my knees See am down on my knees Man on guard Cus the boy before is gone The boy na man And the boy fit clock him gun If na puff and pass Make him quick to reach my turn See am not for clout I just won relate with God Man on guard Cus the boy before is gone The boy na man And the boy fit clock him gun If na puff and pass Make him quick to reach my turn See am not for clout I just won relate with God Gifted Gifted Comot me from suffer Admit man's talented But still dey for zanga I sleep cell I sleep chair I no see my mother You plan well chop pepper You no plan you suffer Unbothered Olodo go para When it comes to raba I no like wahala I Dey chase the paper I no like olopa I no like palaba I Dey chase the paper I no like olopa I carry wound for eyes Carry wound for eyes I carry wound for eyes Gifted Gifted Comot me from suffer Admit man's talented But still dey for zanga I sleep cell I sleep chair I no see my mother You plan well chop pepper You no plan you suffer Unbothered Olodo go para When it comes to raba I no like wahala I Dey chase the paper I no like olopa I no like palaba I Dey chase the paper I no like olopa I carry wound for eyes Carry wound for eyes
Sanatçı: Echo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Echo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı