echo toxic şarkı sözleri

Ec Ho ye yeh eyi Ye Yeh Jagele Shey na must for boy to see gbe ge. And I show the love wey pass kele. If I talk the word at all pere. God Boy !! Reason why I work all night Am tryna save my life Years on the grind 1st of July Can't say why to these battles I fight Love's gone wild Am not tryna waste your time See the sun must shine Hunters ready for night An eye for an eye Sober sacrifice Toxic and wild Flow divine Cuffed a man for his lines Have ever crucified Am not tryna tell a lie If you price then you buy I do this for life Judge a man for his crimes Crimes and candle night *2 Crimes and …… Which one be say You know the pain Man dey face Everyday Till up to date For yesterday Nobody Dey My brother gbes I see the pain For mommy face *2 Uneasy to concentrate Your papa fit be my mate Dem no fit to lift my weight Don't offer me what I hate Uneasy to concentrate Your papa fit be my mate Dem no fit to lift my weight Don't offer me what I hate Brother man am Toxic See the fake Niggar cause it Spill his blood like it's tonic Don't think I can stop this Someone play the acoustic He asked and he got it Price might be costly My bad that am Toxic Why dem deny man Sly man Wyn man Price man Show man Ways of human So bad No man's an island They can never understand Reason why I blow my crack Dagger plenty for my back Ahhnn For my back Am Toxic Toxic Toxic Toxic Toxic awwn.. See the fake Niggar caused it caused it. Caused it Caused it Caused it Yeh yeh yeh awwn See my mama go fit testify Then dey pray make the boy no shine No reach to test the child Me I Dey work and grind Oluwa fit testify See my mama go fit testify Them dey pray make the boy go die No reach to quench the light I Dey pray I dey work and grind Am Toxic Toxic Fake Niggar caused Spill his blood like it's tonic Don't think I can stop this Asked and he got it The price might be costly My bad I'm toxic I know that am toxic I never really want it I don't know how I did it Why the f*ck am I toxic
Sanatçı: Echo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Echo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı