edexx pere şarkı sözleri

Oh mi o kere ra ra timba fun e je one time pere Tawon ore e gan ba gbo n ta kperen My longitude it is filled with pepper Ole bere lowo kemi ole bere lowo keke Aunty bola gaan je won bebe Make I no go kill pesin pikin moya te e jeje Make she no go cross enter seme border Cos the way I port b like harry potter ahn a Ye baby girl na you dey my mind This kind of love anno fit define Many other girls they are not my type Oh wo wo wo oo baby let's combine No lies you are so so fine You turn me on anytime you whine o Your feelings high he dey touch the sky oh o o Yo Girl I'm bad buh I b good for you You think I'm dumb, then amma go to school for you Couple mills in my suitcase The way you move my heart leaving no trace Buh it crazy tho You should call me daddy yoo o Feeling so high for the party o o You know how I like that shit Mr DJ replay that shii Balance it o Cos I'm about to loose all of control o Giants weh fit fall in for just one soul Would you say you love me before you go wo wo wo o ooo Balance it o Cos I'm about to loose all of control o Giants weh fit fall in for just one soul Would you say you love me before you go wo wo wo o ooo Oh mi o kere ra ra timba fun e je one time pere Tawon ore e gan ba gbo n ta kperen My longitude it is filled with pepper Ole bere lowo kemi ole bere lowo keke Aunty bola gaan je won bebe Make I no go kill pesin pikin moya te e jeje Make she no go cross enter seme border Cos the way I port b like harry potter ahn Ah ahn we outside Would you calm down Would you be nice Say things I don't like then I'll be mad But it's just for a short while Cos I'll be back Cos I've been feeling something for my body Thing weh dey strong he wan come b like konji I b bad boy I just want make you soji You fit dey gaz but no dey form for me I just wanna have a good time You deny me and you know this is suicide Come on let's build something nice on a clean site Step into the lights let me see you shine Bang bang Your ass keep popping I want it to be my dick you sucking Yo and when 'em racks keep coming Amma build me a shield from them bitches coming Ye ye ye You know you fine and clean Celebrate your body Amma pop Champaign And for the matter you fit take my day and For the matter you fit take my pain Ye ye ye You know you fine and clean Celebrate your body Amma pop Champaign And you know you are not my pain Anyone weh dey you dey take ham away Oh mi o kere ra ra timba fun e je one time pere Tawon ore e gan ba gbo n ta kperen My longitude it is filled with pepper Ole bere lowo kemi ole bere lowo keke Aunty bola gaan je won bebe Make I no go kill pesin pikin moya te e jeje Make she no go cross enter seme border Cos the way I port b like harry potter ahn a Ye baby girl na you dey my mind This kind of love anno fit define Many other girls they are not my type Oh wo wo wo oo baby let's combine No lies you are so so fine You turn me on anytime you whine o Your feelings high he dey touch the sky oh o o
Sanatçı: Edexx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Edexx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı