edgar verah alakoaba şarkı sözleri

Haaaaaa Haaaaheee Haahaaaa Haaaaheee Allahu Akbar Some years nothing I no get Right now I'm feeling better I just Dey keep it lolo ALAKOABA Bad friends wey me I no know Dem won push me to gutter I no Dey jogodogo Everywhere I go I'm still the best you know and I know Soon you go hear me on Radio Shakira,Beyoncé on Video Everywhere I go I'm still the best you know and I know Soon you go hear me on Radio Shakira,Beyoncé on Video Some men dem dey hate me Dem won suffocate me Dem no know my story Baba God be the glory Eh ehe haii If dem try to chase me dem go fall And feel the wrath of the creation See am going higher to the Top Above the Ocean… Everywhere I go I'm still the best you know and I know Soon you go hear me on Radio Shakira,Beyoncé on Video Everywhere I go I'm still the best you know and I know Soon you go hear me on Radio Shakira,Beyoncé on Video I see you when you see me Shey you get the feeling Only God I fear nobody Na baba God na him be Wise A jurawa lo Tija ko tija E so fun ayan koma lo foju di ijalo We know we belong to the top Enemies dem fit Dey hate we not giving up Blessings follow me Emi mimo wa bale mi ehh If you never know me Listen feel me waa jijo mi eh Ahh As I Dey find my blow Never put me low o See life no be soo Arahh Arahhh Allahu Akbar Some years nothing I no get Right now I'm feeling better I just Dey keep it lolo ALAKOABA Bad friends wey me I no know Dem won push me to gutter I no Dey jogodogo Everywhere I go I'm still the best you know and I know Soon you go hear me on Radio Shakira,Beyoncé on Video Everywhere I go I'm still the best you know and I know Soon you go hear me on Radio Shakira,Beyoncé on Video
Sanatçı: Edgar Verah
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Edgar Verah hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı