edward young wild & free şarkı sözleri

Life took a shot at us But no be wetin we discuss Get sad sometimes Of course But inna me life Me no go ever lose focus Burning my zoot everyday As i dey hustle one Do another one no be play Working and crying everyday Cause man got a dream Oh no no no See as i dey fire Make i no lie Sometimes i dey tire But me no fit wish death pon me brother I dey hope say Jah answer my prayer Cause i don dey tire Me sef wan chop cruise life with my mother I no wan dey under Real soon the world go discover Now i wanna be Young young wild and free There's so much in life to see Young young wild and free Chop life with my og's Young young wild and free There's so much in life to see Young young wild and free Sometimes i wonder Why i set the goals to high for myself oo At the same time i dey reason i no fit kill myself ooo She say make i take am One by one My baby say Eddy you're the one yh Omaniomaniomaniomani yh Me and depression E get reason we fight I got to do this Do that do things right I no wan dey call my mate money man Go back house to an empty frying pan 2020 So many palava This thing came up Wan burst my eyes eh But i dey here so I dey here so I dey here so Now i wanna be Young young wild and free There's so much in life to see Young young wild and free Chop life with my og's Young young wild and free There's so much in life to see Young young wild and free
Sanatçı: Edward
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Edward hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı