efe gallante şarkı sözleri

Somebody eh Eh I sing dem dance na God Eyo! I dance dem spray na God Eyo! Oh! The grace e plenty you know oh! You oh! Uh Wor! Wor! Wor! Wor! Wor! I sing dem dance na God Eyo! I dance dem spray na God Eyo! Oh! The grace e plenty you know oh! You know oh! Uh! Or! Balance eh! Omo you know say I Gallante And I hold ground Gbagate From Ojota to Katampe To Katampe eh! eh! Balance eh! Omo you know say I Gallante And I hold ground Gbagate From Ojota to Katampe To Katampe eh! eh! Uhn! Man no be God Dem for finish us University lecturers be like mini gods Small thing dem don dey threaten we go fail the course No be say if we finish sef we go get the job I win big brother dem wan finish me And na dem bin dey form dey claim dey believe in me I no gree make dem use me dem start to evil me So when dem come with the fake love men E dey funny me I dey do my best I dey put in all And I’m sorry to my fans wey be expecting more I dey promise you joy abeg make you no give up And if you know me you know say I no go ever stop Eh! I sing dem dance na God Eyo! I dance dem spray na God Eyo! Oh! The grace e plenty you know oh! You oh! Uh Wor! Wor! Wor! Wor! Wor! I sing dem dance na God Eyo! I dance dem spray na God Eyo! Oh! The grace e plenty you know oh! You know oh! Uh! Or! Balance eh! Omo you know say I Gallante And I hold ground Gbagate From Ojota to Katampe To Katampe eh! eh! Balance eh! Omo you know say I Gallante And I hold ground Gbagate From Ojota to Katampe To Katampe eh! eh! See! Everyday of my life Me I dey thank the Lord If I sit down for table my food dey dey on top Only dem dey carry gist say me I don broke Only dem con still dey ask me if I don broke Give me my roses No time for stories I come from nothing and nobody press the button I shine in glory They can’t ignore me Oil full my head and it is overflowing I dey do my best I dey put in all And I’m sorry to my fans wey be expecting more I dey promise you joy abeg make you no give up And if you know me you know say i no go ever stop Eh! I sing dem dance na God Eyo! I dance dem spray na God Eyo! Oh! The grace e plenty you know oh! You oh! Uh Wor! Wor! Wor! Wor! Wor! I sing dem dance na God Eyo! I dance dem spray na God Eyo! Oh! The grace e plenty you know oh! You know oh! Uh! Or! Balance eh! Omo you know say I Gallante And I hold ground Gbagate From Ojota to Katampe To Katampe eh! eh! Balance eh! Omo you know say I Gallante And I hold ground Gbagate From Ojota to Katampe To Katampe eh! eh!
Sanatçı: Efe
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Efe hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı