el aputor şarkı sözleri

My paddi Wey tin be danger We no de see we go venture Forward ever never turn back  Ya ya ya ya  Fire sef we go enter We no de fear to the end ya We Ghana boys Chale embra  Ya ya ya ya  We fall down but we get up I no de bow to the pressure I no de watch what you get Pullop for your benz make I pull my venza  Adjoor wor God de bless us No retreat no surrender  If you dey down the only place you go fit go be up Aputor Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor fullstop If them de fool noor you for tell them Aputor when they pull up  Ya ya ya ya  Aputor for the dumsor, Aputor for the flu boss News blogs who de loose talk Ya ya ya ya  And they say, Lomi kraa where you go dey K3 oba noor b3 ojo foi  We no de see you for the maamli once in a while Lomi you for show face Make I set fire to the whole place All gas , no brakes Many many men e de pain dem Go way Aputor Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor ,Good God, we don't die, we too strong, we go high, we do all, we do all, we too strong  Yeah yeah Good God, we don't die, we too strong, we go high, we do all, we do all,  Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah EL baby Kid Magic Aputor
Sanatçı: El
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
El hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı