el kalik dear lord şarkı sözleri

El Kalik Keep it up Yeah Charlie woy3 fam Dear Lord serve me delicious diet The way adey suffer Lord show me your light Dear God I want all to be Intact so next day ago pay The enemies invite The energy niqqa we get noe be badder As I dey with my fams wey dey honour The situation we dey in father If you noe come around we go fire Jah we dey hustle though buying phones All that we need we noe get am oo Cracking jokes laughing though Cos eno be anything wey man go show Yeah Skipping pages breaking all rules Still we noe find anything we go do Modest wages Esuro h) y3 huge Adea obi dem s)re w) baabi y3 bamboo Kwame show no mercy You got to be believing in yourself Though you empty Chasing your dreams buh your money Noe be plenty dear Lord Deal with the person wey be stingy Make you never envy (Yeah) Pray to the God for your own Talk to him with a sweet tone Firstly know you are alone Cry to him let him you unknown Dear Lord serve me delicious diet The way adey suffer Lord show me your light Dear God I want all to be Intact so next day ago pay The enemies invite Column no anfa we go take row I wanna be first that be why niqqa Dey focus (Yeah) If e noe be money then man you dey Joke cuz ibi only money wey go fetch you (Dear) Pie w) wo dan akyi wo b3hw3 na mey3 dem S3 wob) me dedee ah wani so b3tewo na Mew) kwam Egya na mede baa no twe woho me Nyaano w) fam Me mpaebo ne s3 afe sesei na y3te nkwam (Yeah) Adey go forward adey focus Adey see them locus You hating on me your body get fault Dah be why anoe dey care your insult (Yeah) Anoe that ma God be the only one Believe in the Man you go see divine Anoe that ma paddy you dey still decline Buh pray to the Man na u sun too shine Charlie woy3 fam
Sanatçı: El Kalik
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
El Kalik hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı