el musty god abeg şarkı sözleri
SkyFace
SkyFace
Omo na my Face
I come all the way to Make a name
I come all the way to make a change
I no wan settle for less o
I no wan Dey for down oo
I don tire to Dey beg abeg abeg abeg
I don tire to Dey call you boss abeg
When me sef go turn to a bigger boss
So I fit chill with men for inside club
Make I get money forget sapa
Open my heart u go see Jaga Jaga
Plenty plenty wrongs mouth no gree talk out
I just keep it real and I face my yawa
Face my yawa
Make I get the mulla
So i focus make me I no fit loseguard
It's a long way coming from this Sapa
cnd you gats know only money matters
Money matters
God abeg try the watch my step
For my mama sake make I No loseguard ehh
God cbeg try Dey watch my step
Make I no loseguard for mummy For mummy
No chooke mouth for my matter else I go blow u like kata
See my eyes red I'm on para
Only money wey Dey na for mama
We go die one day six fit one day below
Brother treat me well before you go
cnytime you see me silent on the low
Praying to Jah for anything of my own
Incase you take am to insult
You fit jealous you no fit stop me
Baba God na him anoint me
Jeh Jeh we go reach top of the mountain
Plenty haters been doubt me
Papa God na he come elevate me
Papa God elevate me yeh yeh o
God abeg try the watch my step
For my mama sake make I No loseguard ehh
God cbeg try Dey watch my step
Make I no loseguard for mummy For mummy
God cbeg ooooo
God cbeg ooooo
I no wan flop oo
I no wan fall ooo
I no wan loseguard
I no wan fall ooo
SkyFace
Bokzman
El— Musty eh
God abeg ooo

