el-nino & bizzonthetrack one day şarkı sözleri

This life na one lane Ma fall in Dey your own lane No do pass yourself They wanna fall me Fall me They wan fall me But no no They can't fall me no no Homies I dey pray for peace I dey pray my G Make we make the G's Say correct cheese Homies dey pray for peace I dey pray my G Make we make the G's Say correct cheese Tell me something I no know Sey one day I fit to blow Sey one day them fit to know me E fit be tomorrow homie Tell me something I no know Sey one day I fit to blow Sey one day them fit to know me E fit be tomorrow homie You no say I dey pray You no say I dey hail you Oluwa bamishey Oluwa wa Gbemi debi reh You no say I dey pray You no sey I dey hail you Oluwa bamishey Tete wa Gbemi debi reh I say make you chase fake Gees Even join family Wey no work for me Wey no work for me Homies I dey pray for peace I dey pray my G Make we make the G's Say correct cheese Homies dey pray for peace I dey pray my G Make we make the G's Say correct cheese Tell me something I no know Sey one day I fit to blow Sey one day them fit to know me E fit be tomorrow homie Tell me something I no know oh Sey one day I fit to blow Sey one day them fit to know me E fit be tomorrow homie I'm on a journey of a thousand miles Tryna put me down hey that a lie see Momma used to pray everyday and night say balogun malik you go surely make I'm die You go surely make die you go surely make die Mama said to me no be lie You a star you are born and destined to shine And destined to shine Bad days are gone Good vibes are born Everyday I pray to God I beg for forgiveness I pray for love Irawo owuro omo Mary yor sinu oro mi Magbagbe ile to ti wa that's what mama told mi Eh Homies I dey pray for peace I dey pray my G Make we make the G's Say correct cheese Homies dey pray for peace I dey pray my G Make we make the G's Say correct cheese Tell me something I no know Sey one day I fit to blow Sey one day them fit to know me E fit be tomorrow homie Tell me something I no know oh Sey one day I fit to blow Sey one day them fit to know me E fit be tomorrow homie
Sanatçı: El-Nino & Bizzonthetrack
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
El-Nino & Bizzonthetrack hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı