el nino lost (feat. yhemhi) şarkı sözleri

Kalakuta Karishika All of them boys dem no see me later Truth is bitter but I gat to face the grind Me I no Dey smoke for shrine Say you need to do your thing And I need to do my thing That’s why I gat to face the grind Me I gat to chase the bag oh no I’m sorry I gat billion dollar dreams so I’m in a hurry Shout out to them homies Wey Dey for me when I get struggles I Dey for you too Some days I be on my low But I still Dey don’t you vex Some days I be on my own I don make mistakes I need to pray Pray for love and I pray blessing Every day you live is a lesson Me I don Lost Pray for love and I pray blessing Every day you live is a lesson Me I don Lost My kele Dey fight My padi Dey find me I for Dey your side But I must fight alone I know one day I go be alright I know one day I go be alright I Dey believe I Dey really pray For the sunny day I Dey believe I Dey really pray For the sunny day And I no mind You better don’t mind them too Some days I be on my low But I still Dey don’t you vex Some days I be on my own I don make mistakes I need to pray Pray for love and I pray blessing Every day you live is a lesson Me I don Lost Pray for love and I pray blessing Every day you live is a lesson Me I don Lost No ooo way I been tryna live my life So I Dey pray eh eh eh
Sanatçı: El Nino
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
El Nino hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı