el real soprano debit card şarkı sözleri

Rabba Rabba Rabba Rabba Make I send cza? Show some love, baby She no fit date person, if e no get big salary Cause every time na wire Wire, wire, wire cuntie, no be small something You go fear list wey she don bring Bone straight on top wetin? Fear God oh Evidence of love na bank statement? No Even bros wey get small car She talk say no be tear rubber But she no get, even her papa For Naija, everywhere, sapa Blood dey hot, and she no dey listen E be like say she wan share high BP What if your brother fall victim You no go feel am? cbeg, talk true, Sisi Person wey get money, dey wan turn am to mumu Person wey no chop no get mouth to say I love you, you, you But true love suppose dey heart, no be inside pocket oh I'm just another person in love, not an cTM, no no So, Baby, take my heart oh oh! Leave my wallet oh lo! Do you love me or my debit card eh eh eh eh eh? My love na yours for free, eh eh eh eh eh But I no be debit card I no be debit card Boys don dey shine eye Gold-digging, big time Story, Story! Story time Once upon a time Me and one guy, we go first date Next day, na im bros send message,"Borrow me 30k", You no get shame? On top one Schweppes, csun - one plate? Do I look like Renmoney? Mr. Stranger, ask your family cnother bros talk say he wan see me Make I loan am bar to buy me drink Bros number 3, we go watch fim, I book ticket, bros no gree pay For in own, na im I tear race You don see mumu with money to dey waste, eh Person wey get money, dey wan turn am to mumu Person wey no chop no get mouth to say I love you, you, you But true love suppose dey heart, no be inside pocket oh I'm just another person in love, not an cTM, no no So, Baby, take my heart oh oh! Leave my wallet oh lo! Do you love me or my debit card eh eh eh eh eh My love na yours for free, eh eh eh eh eh But I no be debit card I no be debit card
Sanatçı: El Real Soprano
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
El Real Soprano hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı