el ro odeshi şarkı sözleri

Elro's on it Ablord do the magic Gyal come make i tell you somtin sweet Coz you sweet sef pass Alewa Only you make me feel so complete That's why me need you like some prayer Tell me what you want my baby I go give you what you want everyday That's why you're my lady I no go take you play play I say if dem like make them throw me bomb If dem like make them chuk me knife If dem like make them shoot me gun I go dey by your side miye Odeshi I say if dem like make them throw me bomb If dem like make them chuk me knife If dem like make them shoot me gun I go dey by your side miye Odeshi Errm wope den Minte oo Wose Wope one begye ten Wop3 daen begye estate Anaa microsoft make i link Bill Gates She dey fire me already Looking fine like my mummy Mite ne so aa na ma sore Girl your body necessary I go dey use my finger I go dey use my tongue I go dey use my finger I go dey use my tongue Girl i promise on my honor Ebi only you forever If i offend you Odo kai se man sheda Very soon i go blow tise Hugh Masekela You make i ragga ragga Minso aa miye rapper Na miye good may3 better Yh i dey street go getter Miye full time rapper Wonte meye full time lover Elro's on it Gyal come make i tell you somtin sweet Coz you sweet sef pass Alewa Only you make me feel so complete That's why me need you like some prayer Tell me what you want my baby I go give you what you want everyday That's why you're my lady I no go take you play play I say if dem like make them throw me bomb If dem like make them chuk me knife If dem like make them shoot me gun I go dey by your side miye Odeshi I say if dem like make them throw me bomb If dem like make them chuk me knife If dem like make them shoot me gun I go dey by your side miye Odeshi Gyal come make i tell you somtin sweet Coz you sweet sef pass Alewa Only you make me feel so complete That's why me need you like some prayer Ablord do the magic
Sanatçı: El Ro
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
El Ro hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı