el scooby beamer şarkı sözleri

Scatter my defense Making me confess Sarewale the loving dey intense Scatter my defense Making me confess Sarewale the loving dey intense Yeeh... Say baby hop in my Beamer Shey you go follow me go for a dinner And I go like dey together... So if you wan live make we live together... I no go like if I leave you Cause I know say you go fit to tire... Yeh... Your my woman My super-woman You go ride my Beamer Beamer, Beamer, Beamer I no go ever let you dey shiver Shiver, shiver, shiver Ehhh, Geneviva Viva, Viva, Viva Say your my woman Woman, woman, woman Scatter my defense Making me confess Sarewale the loving dey intense Scatter my defense Making me confess Sarewale if na milk she be condensed oh ah Na only you be my woman That's why you go ride my Beamer My number 1 lover Nobody go never, ever try put asunder My baby e don tey, tey, tey, E don tey oo Wey I dey drip for you, you, you Baby I don dey oo Don dey for you oo Scatter my defense Making me confess Sarewale the loving dey intense Scatter my defense Making me confess Sarewale if na milk she be condensed oo... Wetin dey your body? Your body, e go kill person Wetin dey your body? Your body, e go kill person I go take you anywhere you like... Oya start to dey whine am Me I fit buy buy anything you desire Oya start to dey whine am Me I fit bring anything you require.... Baby, my baby... Na your body, dey make me soji Scatter my defense Making me confess Sarewale the loving dey intense Scatter my defense Making me confess Sarewale if na milk she be condensed oo... You go ride my Beamer Beamer, Beamer, Beamer I no go ever let you dey shiver Shiver, shiver, shiver Ehhh, Geneviva Viva, Viva, Viva Say your my woman Woman, woman, woman My Loveth oh uhh My Loveth oh As she dey wait oh E dey high me like Moët o Scatter my defense Making me confess Sarewale the loving dey intense Scatter my defense Making me confess Sarewale if na milk she be condensed o
Sanatçı: El Scooby
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
El Scooby hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı