el smitho problem şarkı sözleri
Wahala for who no make cash
Wahala for who no get nyash
Wahala for who no get babe
Problem no dey finish
Wahala for who no make cash
Wahala for who no get nyash
Wahala for who no get babe
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Problematically
Lemme cap you ethically
Problem na your mate?
Oga problem na your mate?
If you no go church problem
You come go spiritual church problem
E no get how dem no go tell you say your
Problem na your mama or your papa
Wahala for who no make cash
Wahala for who no get nyash
Wahala for who no get babe
Problem no dey finish
Wahala for who no make cash
Wahala for who no get nyash
Wahala for who no get babe
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Problem no dey finish
I never married problem
I come see wife problem
I no get family problem
Now i come get family problem
Send money your hair i sent
Money for school i sent
Baby no chop i sent
To me i don solved problem
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Problem no dey finish
Send money for hair i sent
Money for school i sent
Baby no chop i sent
Problem no dey finish

