eladon chinese rob şarkı sözleri

Yeh yeh yeh Eladon Eyan Kanka Pepper me for body o Pepper me for body Pepper me for body E dey pepper me for body o Na wetin dey pain person Shebi na him dey pain person Injection wey dem no Chuk person I swear e no fit pain person Help me go bath inside bathroom No be message you fit send person Striker wey never score before No blame am if he tear Jersey If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun Oh baby what's up o Shebi nurse no Dey fear blood o Pastor no Dey fear church o Chief judge no Dey fear court o Sign board no fit run from rain Stubborn pikin no fit run from cain Injury no fit run from pain Me and you forever we dey I'm knocking like ko ko ko Before I break the door gimme kokoro You draw my attention like ogbono Odoyewu you scatter my opolo Wan tana mera e bami wa my baby wa If you no come to me I go find you come your area As I dey look up to you e dey make you feel fly Eh eh aero plane o dabo o Na wetin dey pain person Shebi na him dey pain person Injection wey dem no Chuk person I swear e no fit pain person Help me go bath inside bathroom No be message you fit send person Striker wey never score before No blame am if he tear Jersey If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun Why you treat me like this oh baby doctor Handle things with care ko malo foh cup Why you treat me like this oh baby doctor You gat the keys to my heart so baby malo lock up Iye ye ye ye ye I be the king like sunny ade But who is a king if the queen never dey You bring light to my life faraday Like party rice they wan take you away But make them know dem no born anybody Burna boy thing ma kanra mo anybody I fit fight anybody I fit bite anybody Lo sofun won kpe mi o ba anybody shere oh oh oh Na wetin dey pain person Shebi na him dey pain person Injection wey dem no Chuk person I swear e no fit pain person Help me go bath inside bathroom No be message you fit send person Striker wey never score before No blame am if he tear Jersey If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun If I no see my Yetunde ma sukun si yin lorun Ela Don Pepper me for body o Pepper me for body Pepper me for body E dey pepper me for body o Pepper me for body o Pepper me for body Pepper me for body E dey pepper me for body o Eyan Kanka
Sanatçı: Eladon
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eladon hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı