elboy believe me şarkı sözleri

Intro Lesese Step by step Step by step Hook Call my goons we are outside Turn up guys we are outside Never see our boat capside The trouser to large na oversize Lets party is our birthday Odogwu set him come dey outside Lets get drunk its a new day Every new day is our birthday Chorus Can you believe, believe me If I say I no miliky Toju Ti Leri Moti bilingi I love fine girls with biniki Can you believe, believe me My sharpshooter dey for bilingi I don tell you from beginning I no like play with my money. Can you believe, believe me If I say I no miliky Toju Ti Leri Moti bilingi I love fine girls with biniki Can you believe, believe me My sharpshooter dey for bilingi I don tell you from beginning I no like play with my money. Verse 1 Side by side this is beginning Dress look smart like Adini Don't look back my paddie mi Moving forward no time to waste time Guy, Dem wan deceive me Ori loko mi yo Believe me Last December I was speaking this Say I go blow, dem no believe me. Chorus Can you believe, believe me If I say I no miliky Toju Ti Leri Moti bilingi I love fine girls with biniki Can you believe, believe me My sharpshooter dey for bilingi I don tell you from beginning I no like play with my money. Can you believe, believe me If I say I no miliky Toju Ti Leri Moti bilingi I love fine girls with biniki Can you believe, believe me My sharpshooter dey for bilingi I don tell you from beginning I no like play with my money.
Sanatçı: Elboy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Elboy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı