eldee bosi gbangba şarkı sözleri

Trybe records Eldee e e e Ima take y'all to the roots on this one Naija where you dey where you dey Oh girl as I see you dey waka Everybody dey look your baka Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something Last time when you take my number You talk say you go holla But you put me on a long thing Today na today You no go escape I go put you for corner I'm ready for you Today na today You no go escape Mo ti ready la ti taa tan But before then Bosi gbangba ka jo Bosi gbangba ka jo Bosi gbangba ka jo Ta ba she tan o Bosi koro ka fo Bosi koro ka fo Bosi koro ka fo O fi e sinu Honda She omode ni e I wonder Sho fe wa Hummer Fo lo yankee fun summer Eh on te brake Instead ko wa wa je cake Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o Today na today You no go escape I go put you for corner I'm ready for you Today na today You no go escape Mo ti ready la ti taa tan But before then Bosi gbangba ka jo Bosi gbangba ka jo Bosi gbangba ka jo Ta ba she tan o Bosi koro ka fo Bosi koro ka fo Bosi koro ka fo If na your wife make you hold am hold am If na your girlfriend hold am hold am If na somebody own o touch am softly softly If na your wife make you hold am hold am If na your girlfriend hold am hold am If you see somebody with another man own tell am say Fi iyawo oni iyawo sile Fi iyawo oni iyawo sile E fi iyawo oni iyawo sile Fi iyawo oni iyawo sile Fi iyawo oni iyawo sile Fi iyawo oni iyawo sile E fi iyawo oni iyawo sile Fi iyawo oni iyawo sile Today na today You no go escape I go put you for corner I'm ready for you Today na today You no go escape Mo ti ready la ti taa tan But before then Bosi gbangba ka jo Bosi gbangba ka jo Bosi gbangba ka jo Ta ba she tan o Bosi koro ka fo Bosi koro ka fo Bosi koro ka fo Today na today You no go escape I go put you for corner I'm ready for you Today na today You no go escape Mo ti ready la ti taa tan But before then Bosi gbangba ka jo Bosi gbangba ka jo Bosi gbangba ka jo Ta ba she tan o Bosi koro ka fo Bosi koro ka fo Bosi koro ka fo Oladele TKO Eldee e e e e e e And to all y'all who thought I was done I'm just getting started
Sanatçı: Eldee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eldee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı