eldee category şarkı sözleri

Iyehi woh oo ooo ooooo Eldee e e e e e Hey hey hey hey Hey hey hey hey Beats by Sarz Am a big boy mi o humble ooooo Stay in the place ma fumble oooo Wetin you dey yan to n munble oooo Ma fun n’ ifoti wa tumble oooo You no dey look face ni I won know shey you dey craze ni You you you don’t know your place ni Abi you won chop disgrace niii Owo yapa o yapa for everybody Ona yapa o yapa eh eh everybody can flex Omo yapa won yapa for everybody Aiye yapa o yapa o yapa Me and you no dey for the same category category Me and you no share the same life story life story Because emi nj’aye j’aye loo Mo na’wo na’wo loo Mo n shayo shayo loo Mo de le sh’omo sh’omo loo Emi ma n j’aye j’aye loo Mo na’wo na’wo loo Mo n shayo shayo loo Mo de le sh’omo sh’omo loo As you see me so no be today I begin dey flow E don tey wey I don dey singy sooooo From amature na him I turn to pro I turn to pro I don dey hustle oooo Lagos to London to Mexico oooo I dey s’ise kiri and collect my dough Dats why I fit to joloff dey go joloff dey go ooo Owo yapa o yapa for everybody Ona yapa o yapa eh eh everybody can flex. Omo yapa won yapa for everybody Aiye yapa o yapa o yapa Me and you no dey for the same category category Me and you no share the same life story life story Because emi n j’aye j’aye loo Mo na’wo na’wo loo Mo n shayo shayo loo Mo de le sh’omo sh’omo loo Emi ma n j’aye j’aye loo Mo na’wo na’wo loo Mo n shayo shayo loo Mo de le sh’omo sh’omo loo Owo yapa o yapa for everybody Ona yapa o yapa eh eh everybody can flex Omo yapa won yapa for everybody Aiye yapa o yapa o yapa Me and you no dey for the same category category Me and you no share the same life story life story Because emi n j’aye j’aye loo Mo na’wo na’wo loo Mo n shayo shayo loo Mo de le sh’omo sh’omo loo Emi ma n j’aye j’aye loo Mo na’wo na’wo loo Mo n shayo shayo loo Mo de le sh’omo sh’omo loo Me and you no dey for the same category category Me and you no share the same life story life story Because emi n j’aye j’aye loo Mo na’wo n’owo loo Mo n shayo shayo loo Mo de le sh’omo sh’omo loo Emi ma n j’aye j’aye loo Mo na’wo na’wo loo Mo n shayo shayo loo Mo de le sh’omo sh’omo loo Eldee e e e e e
Sanatçı: Eldee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eldee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı